Rescue teams don comot di body of at least 257 pipo wey die for two landslides for southern Ethiopia, one local official tell di BBC. Di landslides happun on Sunday evening and Monday morning, afta ...
Quincy Jones, di musician and producer wey work wit Michael Jackson, Frank Sinatra and many odas, don die at di age of 91. Jones publicist, Arnold Robinson, say im "die peacefully" on Sunday night for ...
Results that may be inaccessible to you are currently showing.
Hide inaccessible results